Burna Boy - Common Person (Lyrics)



Sensational Nigerian artist Burna Boy released \"Common Person\" \"Common Person\" by Burna Boy features \"Love, Damini.\" This song features Burna Boy\'s instrumentals and voice. Intro Fun Funkula Verse 1 Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu Chorus I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin\' my own Chorus I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin\' my own Verse 2 Because na God, I dey put all my faith, food for my plate Fit no do mе jo Mm, agbana oso Even as things no dey go my way Even in days I no gеt nothing at all Mm, agbana oso Verse 3 Na me wey dey drive your bus Na me wey dey drive your keke Mm, agbana oso Na me wey dey run around Na me dey ddo the job Mm, agbana oso Instrumental Break You might also like Cloak

https://www.djmoremusic.ng/burna-boy-common-person-lyrics-138

Comments

Popular posts from this blog

Barry Jhay - Aiye

RichPrince – Akoredele (Song) (feat. Barry Jhay)

DJ Big N - How Many Times (feat. Ayra Starr, Oxlade)